September 19, 2013

HILARIOUS: See 'The Lord's Prayer' in Pidgin English....LOL

In case the grammar in the english version of the Lord's prayer is a little big for comprehension, here's the pidgin equivalent:

Our pale wey arrange for heaven, we dey hail your name. Make your package dey co-operate for earth as e dey arrange for heaven.
Give us today, our dele bread as you dey do am before.
Abeg forgive us anyway wey we fall your hand so that we go fit forgive the people wey fall we hand too.
No let us fall for inside gobe wey we no fit carry but deliver us from bad market.


Na you get the kingdom, the ogbonge power and the glory wey berekete till eternity wey we never see. AMEN!

No comments:

Post a Comment

THANKS FOR VISITING.
YOUR COMMENT(S) WILL BE APPRECIATED.
CONTACT Geoffrey Johnson Obi for News Tip Off, Music Promo, Adverts on 08166115804 (phone calls or whatsapp) geoffreyobi92@yahoo.com or geoffreyobi92@gmail.com